|
|
| (One intermediate revision by the same user not shown) |
| Line 1: |
Line 1: |
| − | ==Naija==
| + | Go look [[runsgirl]] |
| − | ===Alternative Form===
| |
| − | * [[runsgirl]]
| |
| − | ===Etymology===
| |
| − | From: Naija''runs'' and ''girl''
| |
| − | | |
| − | ===Pronunciation===
| |
| − | rɔ̀nsgɛ̂l
| |
| − | <sm2>Pcm-ng-runs girl.f.ogg</sm2>
| |
| − | <sm2>Pcm-ng-runs girl.m.ogg</sm2>
| |
| − | | |
| − | ===Noun===
| |
| − | * Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
| |
| − | ** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
| |
| − | ** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.|(The police and escorts work very closely with each other.)}}
| |
| − | **{{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
| |
| − | ** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person. |(Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}}
| |
| − | ====Synonym====
| |
| − | * [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
| |
| − | ====Translation====
| |
| − | English: ''escort'', ''prostitute''
| |