Difference between revisions of "airforce"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
#Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air. | #Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air. | ||
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' dey Enugu here dey patrol. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)}} | #:* {{ux|dv|'''Airforce''' dey Enugu here dey patrol. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)}} | ||
− | # Part of | + | # Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air. |
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}} | #:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}} | ||
#Person wey chop [[winch]]. | #Person wey chop [[winch]]. |
Latest revision as of 20:19, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: English air force
Pronunciation
- ɛ́fɔ̂s
Noun
- Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air.
- Airforce dey Enugu here dey patrol. — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
- Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air.
- Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
- Person wey chop winch.
- People dey fear to go village because airforce plenty for dat side. — (People are afraid to go the village because of the many witches.)
Translations
- English: air force, grade officer witch