airforce

Naija

Etymology

From: English air force

Pronunciation

  • ɛ́fɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air.
    • Airforce dey Enugu here dey patrol.  — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
  2. Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air.
    • Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy.  — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
  3. Person wey chop winch.
    • People dey fear to go village because airforce plenty for dat side.  — (People are afraid to go the village because of the many witches.)

Translations

  • English: air force, grade officer witch