Difference between revisions of "heavyduty"
| (7 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| − | * | + | * [[heavy duty]] |
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From:English ''heavy'' and ''duty'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * hɛ́vídútì |
<sm2>Pcm-ng-heavyduty.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-heavyduty.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-heavyduty.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-heavyduty.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | #Wetin strong con get power to carry someting wey heavy. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|Di new water tank wey dem buy for water na '''heavyduty'''.|(The new water tank is solid.)}} | |
| − | + | # Woman wey im [[ikebe]] and breast big well well. | |
| − | # | + | #:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(The lady is voluptuous.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Di babe na | + | #:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)}} |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | * | ||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''voluptuous'', ''durable'' |
Latest revision as of 19:32, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From:English heavy and duty
Pronunciation
- hɛ́vídútì
Adjective
- Wetin strong con get power to carry someting wey heavy.
- Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty. — (The new water tank is solid.)
- Woman wey im ikebe and breast big well well.
- Di babe na heavyduty o. — (The lady is voluptuous.)
- I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty. — (I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)
Translations
- English: voluptuous, durable