heavyduty

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English heavy and duty

Pronunciation

  • hɛ́vídútì

Play Play

Adjective

  1. Wetin strong con get power to carry someting wey heavy.
    • Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty.  — (The new water tank is solid.)
  2. Woman wey im ikebe and breast big well well.
    • Di babe na heavyduty o.  — (The lady is voluptuous.)
    • I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty.  — (I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)


Translations

  • English: voluptuous, durable