Difference between revisions of "tush up"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
(→Verb) |
||
| (6 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From English: ''tush and up'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * túʃ ùp |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-tush up.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-tush up.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Verb=== | |
| − | + | * Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do. | |
| − | + | :* {{ux|dv| Di guy don '''tush up''' as e come back from obodo yinbo.|(The young man looks fresh after returning from abroad.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Padi you need to dey '''tush up''' o! If yo wan make dat babe like you.|(Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)}} | |
| − | + | ||
| − | |||
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[ baff up]], [[kakup]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''to look fresh'' | ||
Latest revision as of 17:36, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: tush and up
Pronunciation
- túʃ ùp
Verb
- Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do.
- Di guy don tush up as e come back from obodo yinbo. — (The young man looks fresh after returning from abroad.)
- Padi you need to dey tush up o! If yo wan make dat babe like you. — (Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)
Synonym
Translation
- English: to look fresh