tush up

Naija

Etymology

From English: tush and up

Pronunciation

  • túʃ ùp

Play Play

Verb

  • Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do.
  • Di guy don tush up as e come back from obodo yinbo.  — (The young man looks fresh after returning from abroad.)
  • Padi you need to dey tush up o! If yo wan make dat babe like you.  — (Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)

Synonym

Translation

  • English: to look fresh