Difference between revisions of "soft"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
(→Naija) |
||
| (16 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''soft'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * sɔ̂ft |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-soft.f.ogg</sm2> |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-soft.m.ogg</sm2> |
| − | + | ||
| − | + | ===Adjective=== | |
| − | + | #Someting wey no strong for [[hand]]. | |
| − | # | + | #:*{{ux|dv| Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(One sleeps better when the mattress is soft.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(Soft fufu is not satisfying.)}} |
| − | # | + | #Someting wey make sense well well. |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Michael Jackson dance dat year eh, '''soft''' die.|(Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}} |
| − | + | #Sey person fine well well. | |
| − | ==== | + | #:* {{ux|dv| Dat [[bae]] '''soft''' die.|(That girl is really pretty.)}} |
| − | ==== | + | |
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[dope]] | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[hard]], [[strong]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''soft, dope, fine, pretty'' | ||
Latest revision as of 16:37, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English soft
Pronunciation
- sɔ̂ft
Adjective
- Someting wey no strong for hand.
- Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft. — (One sleeps better when the mattress is soft.)
- Fufu wey soft no dey hold belle. — (Soft fufu is not satisfying.)
- Someting wey make sense well well.
- Michael Jackson dance dat year eh, soft die. — (Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
- Sey person fine well well.
- Dat bae soft die. — (That girl is really pretty.)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: soft, dope, fine, pretty