|
|
(27 intermediate revisions by 5 users not shown) |
Line 1: |
Line 1: |
| ==Naija== | | ==Naija== |
− | ===Alternative forms===
| |
− | * month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215
| |
− |
| |
| ===Etymology=== | | ===Etymology=== |
− | Borrowed from English day
| + | From: English ''day'' |
| | | |
| ===Pronunciation=== | | ===Pronunciation=== |
− | * deɪ | + | * dê |
| <sm2>Pcm-ng-day.f.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-day.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-day.m.ogg</sm2> |
− | | |
− | ===Frequency===
| |
− | * Frequency in NSC treebank: 135
| |
− | * Frequency rank in NSC treebank: 110
| |
− | * Frequency in raw corpus: 2645
| |
− | * Frequency rank in raw corpus: 156
| |
− | | |
− | The word is used more orally than in written texts.
| |
− | | |
| | | |
| ===Noun=== | | ===Noun=== |
− | day: no definition -- Definition in Naija?
| + | # Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well. |
− | | + | #:* {{ux|dv| Abeg now wey '''day''' dey make we reach house, before night reach.|(Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)}} |
− | | + | #:* {{ux|dv| My people dey talk sey make de dey start for '''day''' dey look for black goat, before night reach.|(There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)}} |
− | # det (frequency:793)
| + | # Period of time wey start for midnight reach anoder midnight. |
− | #: {{ux|dv|D '''day''' |(bbc__26609, __no translation__)}}
| + | #:* {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)}} |
− | #: {{ux|dv|No '''day'''. |(JOS_04_Mummy-Wahala_DG__79, No day.)}}
| + | #:* {{ux|dv| Airlines dey lose millions per '''day'''.| (bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)}} |
− | # case-det (frequency:211) | + | ====Related forms==== |
− | #: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)}}
| + | * [[evriday]], [[daytime]] |
− | #: {{ux|dv|You don chai for dat '''day''' be dat. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__87, You have eaten on that very day.)}}
| + | ====Synonyms==== |
− | # - (frequency:145)
| + | *[[afternoon]] |
− | #: {{ux|dv|If na '''day''', be dat. |(NST_cleaned__33657, __no translation__)}}
| + | ====Antonyms==== |
− | #: {{ux|dv|Make we try ev’ry '''day''', |(jw__23341, __no translation__)}}
| + | *[[night]] |
− | # amod-det (frequency:145)
| + | ====Translations==== |
− | #: {{ux|dv|I spend anoder full '''day'''… |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__9, I spent another full day...)}}
| + | * English: ''day'' |
− | #: {{ux|dv|Na that same '''day''' we marry. |(jw__24813, __no translation__)}}
| |
− | # case (frequency:115)
| |
− | #: {{ux|dv|Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|one to two per '''day''' na 14% increase; |(bbc__895, __no translation__)}}
| |
− | # amod (frequency:54)
| |
− | #: {{ux|dv|Say ev’ry '''day''', |(jw__31857, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Thank him ev’ry '''day'''. |(jw__34302, __no translation__)}}
| |
− | # dep-det (frequency:54)
| |
− | #: {{ux|dv|Na which '''day''' you do am? |(NST_cleaned__14568, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Dat '''day''' I wake up, I con dey cry. |(NST_cleaned__38267, __no translation__)}}
| |
− | # nmod (frequency:40)
| |
− | #: {{ux|dv|Jehovah '''day''' don near well well. |(jw__38145, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|To dem, July 27 na '''day''' of liberation. |(bbc__94215, __no translation__)}} | |
− | # det-nmod (frequency:35)
| |
− | #: {{ux|dv|I hear one guy one '''day'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__30, I heard a guy one day.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|one '''day''' like dat uh im wife na so so woman e dey born |(deuber__873, __no translation__)}}
| |
− | # conj (frequency:18)
| |
− | #: {{ux|dv|Make we stay near am '''day''' and night. |(jw__23190, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di operation go dey happun '''day''' and night till dem deliver all di materials finish. |(bbc__36832, __no translation__)}}
| |
− | # advmod (frequency:9)
| |
− | #: {{ux|dv|If we follow am ev’ry '''day''', |(jw__16615, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|No '''day''' dey pass wey somtin no dey trend or di show. |(bbc__75156, __no translation__)}}
| |
− | # cc (frequency:5)
| |
− | #: {{ux|dv|Whether na for night or '''day''', think about how you go take follow the advice wey you read for Bible. |(jw__35914, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|But di worst tin now, for me to tell you my own view, wetin dey pain me both night, and '''day''', na dis everytin don increase. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__44, But the worst thing now, if I am to tell you my own view, what is paining me - both at night and in the day, is that everything has been inflated.)}}
| |
− | # acl-det (frequency:5)
| |
− | #: {{ux|dv|So any '''day''' when school authority don con discover, make dem punish everybody. |(NST_cleaned__715, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Because there is a '''day''' when I visit prison with my people to go and greet all dese people wey dem catch. |(KAD_20_School-And-Working-Experience_M__29, Because, there was a day when I visited prison with my people to go and greet all these people whom they caught.)}} | |
− | # acl (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|Na '''day''' to create awareness about HIV/AIDS as World Health Organisation tok. |(bbc__9644, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|For shisha lovers for Kenya, Thursday 28 December go be '''day''' to remember for dem as government ban di sale, promotion and smoking of di product. |(bbc__64437, __no translation__)}}
| |
− | # dep (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|In di evening, I con say okay make I sleep over unto sey I still get more work wen I wan do for farm di following '''day''' before I go. |(BEN_24_Bunkering_DG__3, In the evening, I said okay, let me sleep over since I still have more work which I wanted to do on the farm the following day, before I would...)}}
| |
− | #: {{ux|dv|She say dis go help weight gain and risk of heart disease problem but pipo no need to drink am everi '''day''', but wit moderation, na so she tok. |(bbc__88915, __no translation__)}} | |
− | # cc-det (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|You fit comot di location tracking, and delete all di history, or one '''day''' or over some time. |(bbc__101703, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|E nova stay weh bus get accident weh e kill 30 pipo and '''day''' no di pass weh tori for accident no komot for social media. |(bbc__45079, __no translation__)}}
| |
− | # det-obj (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|I believe in God sey one '''day''', one '''day''',… |(NST_cleaned__22768, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|While di number of pipo wey dey live on less than $1.90 a '''day''' don go down for Asia, di number dey rise for Africa, di report tok. |(bbc__1436, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms==== | |
− | * [[Evri day|Evri day]] | |
− | | |
− | #: {{ux|dv|Evri day, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Evri day our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, __no translation__)}}* [[UN day|UN day]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|NDLEA for Kano dey mark dis year UN day against drug abuse with plenti activities. |(bbc__69400, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|February 6 every year na UN day for Female Genital Mutilation wey don affect 200 million women for di world. |(bbc__48841, __no translation__)}}* [[day XX|day XX]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|I wish you just one day XX make she dey carry me come back early. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__77, I wish you will just use ... one day so that she will be bringing back home early.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|See ehen, if you be better friend dat day, XX at least, t~, tell di girl sey make di girl no do dat kind thing. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__149, See ehen, if you were a good friend that day,...at least, you would have told the girl that the girl should not do such a thing.)}}* [[day time|day time]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|We fit pray for day time or for night. |(jw__8211, __no translation__)}}* [[day work|day work]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|Bara Kabaka Brown To teach native language no be one day work. |(bbc__19061, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Person close for work, e say make im waka jeje go di bus stop wey near am pass to wait for motor wey go carry am go home to go rest, so dat e go prepare for anoder day work. |(deuber__5310, __no translation__)}}* [[evri day|evri day]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show. |(bbc__89704, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di number of pipo wey dey catch am for states like Borno, Yobe and Adamawa dey increase evri day. |(bbc__36603, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Synonymes==== | |
− | * month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215 | |
| | | |
− | ====Antonymes====
| |
− | * month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215
| |
| | | |
− | ====Translations==== | + | ====Idiom==== |
− | * English: no definition | + | * Di day wey someting go must happen. |
| + | :* {{ux|dv|'''One day''' monkey go go market e no go return. |(NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)}} |