daytime

Naija

Etymology

From: English daytime

Pronunciation

détáìm

Play Play

Noun

  • Time of day wey be sey sun dey shine.
  • E fit be sey na for daytime.  — (jw__44169, It may be in the daytime.)
  • We fit pray for daytime or for night.  — (jw__8211, We can pray at daytime or at nighttime.)

Synonym

afternoon

Antonym

night

Translation

English: daytime