Difference between revisions of "clean"
| (11 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * klîn | |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-clean.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-clean.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Someting wey no dirty. | #Someting wey no dirty. | ||
| − | #:* {{ux|dv|E dey good make person dey cook | + | #:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(It is good for someone to cook with clean water.)}} |
| − | #:* {{ux|dv|Better '''clean''' water no go dey make person sick. |( | + | #:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(Good clean water will prevent a person from falling ill.)}} |
| − | #Sey person look | + | #Sey person or someting look nice |
| − | #:* {{ux|dv|Dat | + | #:* {{ux|dv| Dat babe clean no be small. From head reach ground.|( That lady is really beautiful, from head to toe.)}} |
| − | #:* {{ux|dv|My | + | #:* {{ux|dv| My senior brother '''clean''' die.|(My elder brother is very handsome.)}} |
| + | # As someting be wey be sey magomago no dey inside. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Dat boy hand no '''clean''' at all.|(That boy is involved in illegal activities.)}} | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[dirty]] | * [[dirty]] | ||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''clean | + | * English: ''clean, swindle, illegal'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | * Make person comot dirty from someting. | |
| − | + | :* {{ux|dv| Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|(I make use of rag and water in cleaning the table.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| My work na to '''clean''' hospital floor with disinfectants.|(My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | + | English: ''clean'' | |
Latest revision as of 10:34, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English clean
Pronunciation
- klîn
Adjective
- Someting wey no dirty.
- E dey good make person dey cook with water wey dey clean. — (It is good for someone to cook with clean water.)
- Better clean water no go dey make person sick. — (Good clean water will prevent a person from falling ill.)
- Sey person or someting look nice
- Dat babe clean no be small. From head reach ground. — ( That lady is really beautiful, from head to toe.)
- My senior brother clean die. — (My elder brother is very handsome.)
- As someting be wey be sey magomago no dey inside.
- Dat boy hand no clean at all. — (That boy is involved in illegal activities.)
Antonym
Translation
- English: clean, swindle, illegal
Verb
- Make person comot dirty from someting.
- Na rag and water I dey use clean the table. — (I make use of rag and water in cleaning the table.)
- My work na to clean hospital floor with disinfectants. — (My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Translation
English: clean