clean

Naija

Etymology

From: English clean

Pronunciation

  • klîn

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no dirty.
    • E dey good make person dey cook with water wey dey clean.  — (It is good for someone to cook with clean water.)
    • Better clean water no go dey make person sick.  — (Good clean water will prevent a person from falling ill.)
  2. Sey person or someting look nice
    • Dat babe clean no be small. From head reach ground.  — ( That lady is really beautiful, from head to toe.)
    • My senior brother clean die.  — (My elder brother is very handsome.)
  3. As someting be wey be sey magomago no dey inside.
    • Dat boy hand no clean at all.  — (That boy is involved in illegal activities.)

Antonym

Translation

  • English: clean, swindle, illegal

Verb

  • Make person comot dirty from someting.
  • Na rag and water I dey use clean the table.  — (I make use of rag and water in cleaning the table.)
  • My work na to clean hospital floor with disinfectants.  — (My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)

Translation

English: clean