Difference between revisions of "sharp"

 
(16 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
* sharp-sharp
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''sharp''
 
From: English ''sharp''
Line 8: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-sharp.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sharp.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sharp.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sharp.m.ogg</sm2>  
−
 
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 17
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: 523
 
−
* Frequency in raw corpus: 236
 
−
* Frequency rank in raw corpus: 1182
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
*na wen pesin sabi wetin dey
+
# Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
−
#:* {{ux|dv|Tope na '''sharp''' guy. Egbokhare_2020.|Tope is an intelligent guy}}
+
#:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Tope knows his way around things.)}}
−
# make dem do someting quick quick
+
#:* {{ux|dv| Everybody tink sey de be '''sharp''' guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street. |(NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)}}
−
#:* {{ux|dv|Dem release her '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__29441, _They releaased her quickly_)}}
+
#:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
−
#:* {{ux|dv|Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)}}
+
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}}
−
#: {{ux|dv|De club den hire Julen Lopetegui for replace e before World Cup but deh sack e '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__102133, __no translation__)}}
+
# Wetin fit cut someting.
−
# conj (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}}
−
#: {{ux|dv|And our warranty na '''sharp''', '''sharp''', |(NST_cleaned__4816, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}}
−
#: {{ux|dv|Swansea dey '''sharp''', discipline and hungry. |(bbc__6256, __no translation__)}}
+
====Related forms====
−
# obj (frequency:3)
+
*[[sharp sharp]], [[sharpally]],
−
#: {{ux|dv|We need to attend to '''sharp''', '''sharp'''. |(NST_cleaned__255, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|'''Sharp''' sand and granite List of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. |(bbc__88231, __no translation__)}}
 
−
# case (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|We need to attend to '''sharp''', '''sharp'''. |(NST_cleaned__255, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|And so as a '''sharp''', '''sharp''', '''sharp''', '''sharp''', '''sharp''' eh bae, make I sharpally carry myself before anybody come carry me eh, pursue me commot. |(NST_cleaned__12112, __no translation__)}}
 
−
# aux (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Di Playboy clubs climb on top di success of di magazine Hefner dey '''sharp''' |(bbc__32205, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Dem think say dis na foreign thing but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pickin dey '''sharp'''. |(bbc__9667, __no translation__)}}
 
−
# mark (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Students dem wey brain '''sharp''' sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. |(bbc__92457, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Other way for pickin wey don grow small, na if dem use anything wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pickin. |(bbc__81277, __no translation__)}}
 
−
# obl:mod (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|About two nights ago, some mammy girls come to my house '''sharp''' one o'clock for night. |(bbc__129, __no translation__)}}
 
−
# aux-mark (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Infact research don also show say no be only pickin music dey help to dey '''sharp''', old people too dey benefit from am. |(bbc__59963, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Every mama and papa want dia pickin to dey '''sharp''', to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen. |(bbc__86391, __no translation__)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
−
 
 
−
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
* gats 0.48 156, sofri 0.46 136, brain 0.46 237, sharp-sharp 0.46 99, quick 0.44 608, just 0.44 5577, pepper 0.42 252, online 0.42 309, sometin 0.42 246
+
*[[brain]], [[wise]]
 +
====Antonyms====
 +
*[[dull]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''smart'', ''sharp''
  
−
====Antonyms====
+
===Verb===
−
* gats 0.48 156, sofri 0.46 136, brain 0.46 237, sharp-sharp 0.46 99, quick 0.44 608, just 0.44 5577, pepper 0.42 252, online 0.42 309, sometin 0.42 246
+
* Make person make someting make e fit cut or [[chook]] someting well well.
 +
:* {{ux|dv| Go '''sharp''' knife for junction. |(NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)}}
 +
:* {{ux|dv| De say na iron wey im '''sharp''' na im e use take chook am. |(NSC_2021, They said he stabbed him with a piece of metal sharpened.)}}
  
−
====Translations====
+
====Translation====
−
* English: smart
+
* English: ''sharpen''

Latest revision as of 15:52, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Adjective

  1. Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
    • Tope na sharp guy.  — (Tope knows his way around things.)
    • Everybody tink sey de be sharp guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street.  — (NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  2. Wetin fit cut someting.
    • Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin.  — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
    • No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp?  — (It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart, sharp

Verb

  • Make person make someting make e fit cut or chook someting well well.
  • Go sharp knife for junction.  — (NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)
  • De say na iron wey im sharp na im e use take chook am.  — (NSC_2021, They said he stabbed him with a piece of metal sharpened.)

Translation

  • English: sharpen