Difference between revisions of "form"

 
(8 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-form.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-form.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-form.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-form.m.ogg</sm2>  
−
===Usage===
 
−
*na slang wey common among young people
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
#make person dey pretend to be wetin im no be
+
* Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be.|(Emma pretends to be innocent a lot.)}}
−
# person wey dey form wetin im no be
+
:*{{ux|dv|Dose days when we dey school, di girl too dey '''form''' [[ajebota]].|(Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)}}
−
#: {{ux|dv| I de girl too dey form ajebota for school o. |(the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)}}
 
  
−
===Related forms===
+
===Synonyms===
−
====Synonym====
+
[[yanga]]
−
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
*English: ''pretend''

Latest revision as of 11:04, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Verb

  • Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
  • Emma too dey form holy holy wey im no be.  — (Emma pretends to be innocent a lot.)
  • Dose days when we dey school, di girl too dey form ajebota.  — (Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)

Synonyms

yanga

Translation

  • English: pretend