Difference between revisions of "buybuy"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...") |
(→Noun) |
||
| (32 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''buy'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | === | + | *bâibaî |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-buybuy.f.ogg</sm2> |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-buybuy.m.ogg</sm2> |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | *Na when person dey buy tings anyhow | |
| − | + | :*{{ux|dv|'''Buybuy''' dey catch people wey don [[hammer]]. |(People who come into sudden wealth tend to become lavish.)}} | |
| − | ==== | + | :*{{ux|dv|'''Buybuy''' no good for this coro time o! |(Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)}} |
| − | ==== | + | |
| − | ==== | + | ===Related forms=== |
| + | [[buy]] | ||
| + | ===Translation=== | ||
| + | * English: ''Extravagance'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | Sey person dey carry spend money. | ||
| + | *{{ux|dv|Since e win Big Brother na so so '''buybuy''' e dey '''buybuy'''. |(Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | [[lavish]] | ||
| + | |||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | [[mise]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''To be lavish'' | ||
Latest revision as of 18:55, 27 February 2024
Naija
Etymology
From: English buy
Pronunciation
- bâibaî
Noun
- Na when person dey buy tings anyhow
- Buybuy dey catch people wey don hammer. — (People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
- Buybuy no good for this coro time o! — (Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)
Related forms
Translation
- English: Extravagance
Verb
Sey person dey carry spend money.
- Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy. — (Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To be lavish