Difference between revisions of "deal"
(→Usage) |
(→Verb) |
||
| (12 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * dɪ̂ | |
| + | <sm2>Pcm-ng-deal.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-deal.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | + | * Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell. | |
| − | + | :*{{ux|dv|'''Deal''' no dey pure for me again since coro start.|(My business has been slow since the onset of coronavirus.)}} | |
| − | |||
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | ==== | + | [[market]] |
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''deal'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make dem suffer person. | ||
| + | :*{{ux|dv|We go '''deal''' wit that guy wey chance us for that deal.|(We would handle that guy who double crossed us.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''to treat someone harshly'' | ||
Latest revision as of 08:21, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English deal
Pronunciation
- dɪ̂
Noun
- Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.
- Deal no dey pure for me again since coro start. — (My business has been slow since the onset of coronavirus.)
Synonym
Translation
- English: deal
Verb
- Make dem suffer person.
- We go deal wit that guy wey chance us for that deal. — (We would handle that guy who double crossed us.)
Translation
- English: to treat someone harshly