market

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English market

Pronunciation

  • mákɛ̀t

Play Play

Noun

  1. Business wey person dey do take hustle.
    • Market no good.  — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
    • I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time.  — (NSC_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
  2. Place wey people dey gader dey buy dey sell.
    • De go go one market.  — (NSC_2020, They are going to a certain market.)
    • Which market burn dat time? No be Igbudu market?  — (NSC_2020, Which market got burnt? It was Igbudu market, right?)
  3. Wetin person dey sell.
    • Bros, dis car wey you park for front na market?  — (NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)
    • Wetin dat guy wear for body na market o. Clean market.  — (NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: business, deal, market, for sale

Verb

  • Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting.
  • I don market my laptop.  — (NSC_2020, I have sold my laptop.)
  • I dey market green tea if you need.  — (NSC_2020, I sell green tea if you need some.)

Synonyms

Translations

  • English: sell