Difference between revisions of "gage"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
| (12 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''gauge'' | From: English ''gauge'' | ||
===Pronunciation1=== | ===Pronunciation1=== | ||
| − | gêd͡ʒ | + | * gêd͡ʒ |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-gage.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-guage.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
# Sey person increase level of someting. | # Sey person increase level of someting. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |( | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri.|(Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]] |( | + | #:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]] |(Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}} |
| − | # Sey person belleful | + | # Sey person [[belleful]]. |
| − | #:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | ( | + | #:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o.| (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}} |
| − | #:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|( | + | #:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}} |
| + | |||
| + | ====Related Forms==== | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Latest revision as of 12:05, 31 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gauge
Pronunciation1
- gêd͡ʒ
Verb
Intransitive
- Sey person increase level of someting.
- Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri. — (Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)
- Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty — (Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
- Sey person belleful.
- As I dey look your eye so, you never gage o. — (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
- How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief! — (How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: fill, full