gage

Naija

Alternative Form

gauge

Etymology

From: English gauge

Pronunciation1

  • gêd͡ʒ

Play Play

Verb

Intransitive

  1. Sey person increase level of someting.
    • Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri.  — (Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)
    • Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty  — (Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
  2. Sey person belleful.
    • As I dey look your eye so, you never gage o.  —  (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
    • How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief!  — (How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)

Related Forms

Synonyms

belleful,

Translation

English: fill, full