Difference between revisions of "badmouth"
(→Noun) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Na make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | *Na make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | ||
− | + | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)}} | |
:* {{ux|dv|You get '''badmouth'''. |(Egbokhare_2020. You are bad mouthed)}} | :* {{ux|dv|You get '''badmouth'''. |(Egbokhare_2020. You are bad mouthed)}} | ||
− | :* {{ux|dv|I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are mouthy)}} | + | *Na make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am. |
− | + | :* {{ux|dv|I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)}} | |
+ | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' person for de film. |(NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film)}}. | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[yabber]] | + | * [[yabber]], [[badbelle]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
Line 31: | Line 32: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''derogatory,insulting, mouthy'' |
Revision as of 22:12, 10 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bad mouth
Pronunciation
- bàdmáòt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 14890
Noun
- Na make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
- You get badmouth. — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)
- Na make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
- I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)
- Dis actor own na to act badmouth person for de film. — (NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film).
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory,insulting, mouthy