Difference between revisions of "amebo"

Line 2: Line 2:
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: Urhobo ''avwebọ'' (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.)
 
From: Urhobo ''avwebọ'' (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.)
−
===Usage===
 
−
*  Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give de husband. 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ámԑ̀bɔ́
 
* ámԑ̀bɔ́
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>  
 +
===Usage===
 +
*  Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give de husband. 
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 13:54, 10 May 2021

Naija

Etymology

From: Urhobo avwebọ (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.)

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Usage

  • Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give de husband.

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3672
  • Frequency in raw corpus: 23
  • Frequency rank in raw corpus: 4990

Noun

  1. Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
    • You be amebo.  — ( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)
    • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
    • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
    • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
  2. Na make person dey gossip.
    • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)
    • I beg I no wan talk because if I mistake mention name, e go be like say I don do wetin dem dey cal amebo.  — (NSC_Legbeti_2020, I wont speak otherwise if I drop names while talking, It will look like I'm leaking secrets)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk