Difference between revisions of "workingplace"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative form=== | ===Alternative form=== | ||
− | * [[ | + | * [[working place]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 22: | Line 22: | ||
* Na building where people dey stay take work. | * Na building where people dey stay take work. | ||
:* {{ux|dv|My '''workingplace''' near one yeye hospital wey dey smell everytime. |(NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)}} | :* {{ux|dv|My '''workingplace''' near one yeye hospital wey dey smell everytime. |(NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|or send di pikin go '''workingplace''' wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go. |(hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay | + | :* {{ux|dv|or send di pikin go '''workingplace''' wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.|(hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay.)}} |
:* {{ux|dv|I like as my '''workingplace''' dey de floor wey last for up. |(NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)}} | :* {{ux|dv|I like as my '''workingplace''' dey de floor wey last for up. |(NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:21, 16 February 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English work and place
Pronunciation
- wɔ̀kìŋplês
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 75
- Frequency rank in raw corpus: 2517
Noun
- Na building where people dey stay take work.
- My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime. — (NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)
- or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go. — (hildrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenment approved institutions that are okay.)
- I like as my workingplace dey de floor wey last for up. — (NSC_Legbeti_2021. I like the fact that my office is on the topmost floor.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: institution