workingplace

Naija

Alternative form

Etymology

From English: working and place

Pronunciation

  • wɔ̀kìŋplês

Play Play

Noun

  • Building where people dey stay take work.
  • My workingplace near one yeye hospital wey dey smell everytime.  — (NSC_2021, My office is beside a certain smelly hospital.)
  • Or send di pikin go workingplace wey be sey government don approve, except when e be sey di non-workingplace one no dey okay make e go.  — (Childrights__491. Send the child to an institution approved by the government except there are non-govenmental approved institutions that are okay.)
  • I like as my workingplace dey di floor wey dey upup.  — (NSC_2021, I like the fact that my office is on the topmost floor.)

Synonyms

Translations

  • English: office