Difference between revisions of "prosper"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transla...") |
(→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''prosper'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | * prᴐ́pèr | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | + | * Name wey de dey give person. | |
| − | + | :* {{ux|dv| She don give di pikin wey she born '''Prosper'''.|( NSC_2021, She named her child Prosper.)}} | |
| − | ==== | + | ====Translation==== |
| + | * English: ''a given name'' | ||
| + | |||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make someting wey person dey do go wellwell. | ||
| + | :* {{ux|dv| All di business wey I put my hand for just dey '''prosper'''.|( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| + | * [[succeed]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| + | * [[fail]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''prosper' | ||
Revision as of 16:27, 25 August 2021
Naija
Etymology
From: English prosper
Pronunciation
- prᴐ́pèr
Noun
- Name wey de dey give person.
- She don give di pikin wey she born Prosper. — ( NSC_2021, She named her child Prosper.)
Translation
- English: a given name
Verb
- Make someting wey person dey do go wellwell.
- All di business wey I put my hand for just dey prosper. — ( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: prosper'