prosper

Naija

Etymology

From: English prosper

Pronunciation

  • prɔ́spà

Play Play

Proper Noun

  • Name wey de dey give person.
  • She don give di pikin wey she born Prosper.  — (She named her child Prosper.)

Translation

  • English: a given name

Verb

  • Make someting wey person dey do go wellwell.
  • All di business wey I put my hand for just dey prosper.  — (I prosper in all the business I venture into.)

Translation

  • English: prosper