Difference between revisions of "bottompower"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''bottom and power'' | + | From; English ''bottom'' and ''power'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 16:43, 12 July 2021
Naija
Etymology
From; English bottom and power
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mpáwà
Noun
- As woman dey use because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
- She use bottompower take pass im exam. — (Egbokhare_2021, She gave sexual favours in order to pass her exam.)
- Na bottompower di lady use secure di job . — (Tella_NSC_2021, The lady offered sexual favours to secure the job.)
Translations
- English: feminine sexual influence