bottompower

Naija

Etymology

From; English bottom and power

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ́mpáwà

Play Play

Noun

  • As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
  • She use bottompower take pass im exam.  — (She gave sexual favours in order to pass her exam.)
  • Na bottompower she use take get di job .  — (The lady offered sexual favours to secure the job.)

Translations

  • English: feminine sexual influence