Difference between revisions of "gree"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
− | + | * Make person accept someting. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di one wey make pipo open mouth no '''gree''' close am na di one wey im clip wey enta off di bar. |(bbc__36769, __no translation__)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|But no be everybody John '''gree''' baptize. |(jw__34766, __no translation__)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|No ah me, I wan make de sack am, but di board no '''gree''' sack am. |(PRT_03_Football_DG__73, No, I want them to sack him but the board refused to sack him.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 13:40, 28 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English agree
Pronunciation
- grî
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 30
- Frequency rank in NSC treebank: 357
- Frequency in raw corpus: 1619
- Frequency rank in raw corpus: 236
Transitive Verb
- Make person accept someting.
- You gree three hundred? — (IBA_05_Cobbler_DG__39, Do you agree to collect three hundred ?)
Intransitive Verb
- Make person accept someting.
- Inside hundred percent, na only one percent dey gree, di rest no gree, — (KAD_06_Cooking_DG__223, In hundred percent, it's only one percent that agrees; the rest don't agree.)
- Eh Madrid no want gree, — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__56, Eh, Madrid doesn't want to agree.)
- Oga now, I no go, I no gree. — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__279, Boss, no I will not. I don't agree.)
Serial Verb
- Make person accept someting.
- Di one wey make pipo open mouth no gree close am na di one wey im clip wey enta off di bar. — (bbc__36769, __no translation__)
- But no be everybody John gree baptize. — (jw__34766, __no translation__)
- No ah me, I wan make de sack am, but di board no gree sack am. — (PRT_03_Football_DG__73, No, I want them to sack him but the board refused to sack him.)
Synonyms
Translations
- English: agree.