Difference between revisions of "vex"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make someting make person mind scatter. | + | * Make someting make person mind scatter wit anger. |
:* {{ux|dv|As de matter '''vex''' John reach na im make e fight like dis. |(NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)}} | :* {{ux|dv|As de matter '''vex''' John reach na im make e fight like dis. |(NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)}} | ||
:* {{ux|dv|No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023. Women were so angry with things happening in the country that they took to Whatsapp to vent their anger.)}} | :* {{ux|dv|No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023. Women were so angry with things happening in the country that they took to Whatsapp to vent their anger.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}} | :* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}} | ||
:* {{ux|dv|Many tings wey dey go wrong for dis country dey mek me '''vex'''. |(NSC_Legbeti_2021. The countless things wrong with this country is annoying.)}} | :* {{ux|dv|Many tings wey dey go wrong for dis country dey mek me '''vex'''. |(NSC_Legbeti_2021. The countless things wrong with this country is annoying.)}} | ||
+ | * Make someting make person mind scatter wit anger. | ||
:* {{ux|dv|I no fit, no '''vex'''! |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)}} | :* {{ux|dv|I no fit, no '''vex'''! |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)}} | ||
:* {{ux|dv|People fit fear or '''vex''' when dey see person wey dey no know for deir door. |(jw__21056. People get scared or angry at strangers by their door.)}} | :* {{ux|dv|People fit fear or '''vex''' when dey see person wey dey no know for deir door. |(jw__21056. People get scared or angry at strangers by their door.)}} |
Revision as of 19:22, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English vex
Pronunciation
- vɛ̂ks
Verb
- Make someting make person mind scatter wit anger.
- As de matter vex John reach na im make e fight like dis. — (NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)
- No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. — (bbc__75023. Women were so angry with things happening in the country that they took to Whatsapp to vent their anger.)
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
- Many tings wey dey go wrong for dis country dey mek me vex. — (NSC_Legbeti_2021. The countless things wrong with this country is annoying.)
- Make someting make person mind scatter wit anger.
- I no fit, no vex! — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)
- People fit fear or vex when dey see person wey dey no know for deir door. — (jw__21056. People get scared or angry at strangers by their door.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
- laugh
Translations
- English: anger