para

Naija

Alternative

parah

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

  • Sey person dey vex con dey shout join am.
  • Dis para wey you dey para na because of wetin naw?  — (What is the reason why you are this angry?)
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh, jolly, play

Translations

English: fury, anger

Verb

  • Make person dey vex con dey shout join am.
  • Na para she dey para since.  — (She has been acting irritated all day.)
  • Why you dey para give me?  — (Why are you shouting angrily at me?)

Synonyms

vex, spoil face

Antonyms

laugh, jolly, play, shine teeth

Translations

English: be furious, be angry