Difference between revisions of "chairmo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
* tʃɛ́mô | * tʃɛ́mô | ||
<sm2>Pcm-ng-chairmo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chairmo.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-chairmo.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-chairmo.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 14:51, 4 January 2022
Naija
Etymology
From: English chairman
Pronunciation
- tʃɛ́mô
Noun
- Oga for place.
- Chairmo give us money. — Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)
- Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof. — (NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)
- PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. — (bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)
- Person too sabi someting.
- For history matter, na Chairmo oga be. — NSC_Legbeti_2020,(The boss knows a lot about history.)
- For open hand, na Chairmo my husband be. — Egbokhare_2020,(My husband is the most generous I've seen.)
Synonyms
Translations
- English: Chairperson
Adjective
- na wen person too sabi someting
- For woman matter, na Chairmo Chika be. — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
- For open hand, na Chairmo my husband be. — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)
Synonyms
Translations
English: chairman