Difference between revisions of "blood"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Red | + | # Red [[waterwater]] ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct. |
#:*{{ux|dv|As razor blade cut e hand na so '''blood''' begin come out. |(NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)}} | #:*{{ux|dv|As razor blade cut e hand na so '''blood''' begin come out. |(NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)}} | ||
− | #Person wey | + | #Person wey im and person na di same family. |
#:*{{ux|dv|Na '''blood''' we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do. |(NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)}} | #:*{{ux|dv|Na '''blood''' we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do. |(NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)}} | ||
Revision as of 04:18, 2 December 2021
Naija
Etymology
From: English blood
Pronunciation
- blͻ̂d
Noun
- Red waterwater ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
- As razor blade cut e hand na so blood begin come out. — (NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)
- Person wey im and person na di same family.
- Na blood we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do. — (NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)
Synonyms
Translations
- English: blood, kin