blood

Naija

Etymology

From: English blood

Pronunciation

  • blͻ̂d

Play Play

Noun

  1. Red water water ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
    • As razor blade cut e hand na so blood begin come out.  — (NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)
  2. Person wey im and person na di same family.
    • Na blood we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do.  — (NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)

Synonyms

Translations

  • English: blood, kin