Difference between revisions of "chiefo"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Person wey be oga of oga | + | # Person wey be oga of oga. |
− | #:* {{ux|dv| Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]] |(NSC_2021, Only kingpins buy that drink. Since we are not | + | #:*{{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we are not yet in that class, let us just settle for spirit.}} |
− | #:* {{ux|dv| No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}} |
# Person wey be kegite people oga. | # Person wey be kegite people oga. | ||
− | #:* {{ux|dv| Chiefo! I loyal. | (NSC_2021, Leader, I'm loyal.}} | + | #:* {{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, Leader, I'm loyal.}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 12:52, 24 August 2021
Naija
Etymology
From: English chief and suffix o
Pronunciation
Noun
- Person wey be oga of oga.
- Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater. — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we are not yet in that class, let us just settle for spirit.
- No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
- Person wey be kegite people oga.
- Chiefo! I loyal. — (NSC_2021, Leader, I'm loyal.
Synonym
Antonym
Translation
English : kingpin