Difference between revisions of "chest"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
*English: ''chest'' | *English: ''chest'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Make person use di up part of e body wey muscle and bone dey near take control ball. | |
+ | *{{ux|dv|. Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or hand some players dey use control ball.|(NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English : ''to chest a ball down'' | English : ''to chest a ball down'' |
Revision as of 14:56, 24 August 2021
Naija
Etymology
From: English chest
Pronunciation
- t͡ʃest
Noun
Part of person body wey flat con join with e shoulder for top and join with e rib for down.
- Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take chest chest di ball before e dribble five players con score. — (NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)
Translation
- English: chest
Verb
Make person use di up part of e body wey muscle and bone dey near take control ball.
- . Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or hand some players dey use control ball. — (NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)
Translation
English : to chest a ball down