chest

Naija

Etymology

From: English chest

Pronunciation

  • ʧɛ̂st

Play Play

Noun

  • Di up part of person body wey get muscle and bone con flat join with di shoulder for top and join with di rib for down.
  • See as your chest dey wide dey go. You don serious wit dis gyming o!  — (See how broad your chest is getting. You are getting very serious with your workouts.)
  • You suppose dey use seatbelt. If you dey drive, you con jam something, steering fit nack you for chest. You see sey dat one don be another wahala, shey?  — (You should use your seatbelt. If you are driving and you hit something, your steering wheel can hit you in the chest. You see that it’ll then become another issue, right?)

Translation

  • English: chest

Verb

  1. Make person use di up part of im body wey muscle and bone take control ball.
    • Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take chest chest di ball before e dribble five players con score.  — (Maradona's best goal at the 1986 World Cup was the one where he controlled the ball with his chest before he dribbles past five players and scored.)
  2. Make person do like sey wetin do am no dey pain am.
    • You see as dat guy chest dat cane? E no even cry.  — (You see how that guy didn't flinch when he received forty strokes? He didn't even cry.)
    • Di business just fall like dat, but she just chest am start another one.  — (Di business failed, but just dealt with it without breaking a sweat and started another one.)

Translation

English : to control a ball with the chest, endure, bear