Difference between revisions of "am"
| Line 11: | Line 11: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about. | Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about. | ||
| − | #: {{ux|dv|See '''am'''! |(WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)}} | + | #:* {{ux|dv|See '''am'''! |(WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Ehen you go pour hot water on top '''am'''. |(IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)}} | + | #:* {{ux|dv|Ehen you go pour hot water on top '''am'''. |(IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Click on top '''am''' and press Manage ads settings. |(bbc__99599, | + | #:* {{ux|dv|Click on top '''am''' and press Manage ads settings. |(bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)}} |
| − | + | #:* {{ux|dv|You and '''am''' go come be friend. |(jw__27517, You and I shall be friends.)}} | |
| − | #: {{ux|dv|You and '''am''' go come be friend. |(jw__27517, | + | #:* {{ux|dv|I like di guy, I just like '''am'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)}} |
| − | + | #:* {{ux|dv|''Wen l don [[gbab]] '''am''', l ask '''am''' say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)}} | |
| − | #: {{ux|dv|I like di guy, I just like '''am'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)}} | + | #word wey dey point go back to wetin de don already talk about for inside talk talk. |
| − | #: | + | #:* {{ux|dv|Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do '''am''' for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright, mister eh, this eh Facebook and everything that you are doing on computer, are you doing it for a specific set of people or it is a general thing - for both the young, the children and the adults?)}} |
| − | + | #:* {{ux|dv|Na only Jehovah you give '''am''', and na only '''am''' you promise to serve. |(jw__3566, __no translation__)}} | |
| − | + | #:* {{ux|dv|If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love '''am''' and na only '''am''' we go worship. |(jw__3619, __no translation__)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv|Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do '''am''' for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, | ||
| − | #: | ||
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv|If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love '''am''' and na only '''am''' we go worship. |(jw__3619, __no translation__)}} | ||
| − | |||
#: {{ux|dv|Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside '''am'''. |(bbc__1991, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside '''am'''. |(bbc__1991, __no translation__)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[dem]] | * [[dem]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''him, her, it'', ''there'' | + | * English: ''him, her, it'', ''I, he, she'', ''dem'', ''there'' |
Revision as of 11:07, 26 August 2021
Naija
Etymology
From: English am
Pronunciation
- àm
Pronoun
Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)
- Ehen you go pour hot water on top am. — (IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)
- Click on top am and press Manage ads settings. — (bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)
- You and am go come be friend. — (jw__27517, You and I shall be friends.)
- I like di guy, I just like am. — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)
- 'Wen l don gbab am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin — (bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)
- word wey dey point go back to wetin de don already talk about for inside talk talk.
- Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do am for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright, mister eh, this eh Facebook and everything that you are doing on computer, are you doing it for a specific set of people or it is a general thing - for both the young, the children and the adults?)
- Na only Jehovah you give am, and na only am you promise to serve. — (jw__3566, __no translation__)
- If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love am and na only am we go worship. — (jw__3619, __no translation__)
- Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside am. — (bbc__1991, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: him, her, it, I, he, she, dem, there