Difference between revisions of "part time"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]] | * As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]] | ||
− | :* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man | + | :* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man does it part-time.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| E say im oga dey do like sey im marry part-time. |(NSC_2021, He said his boss behaves as if he is only married some of the time.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 15:50, 8 September 2021
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
Noun
- Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- I get one part time program for una school wey I wan run. — ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday
- Dat man dey do am part time. — (NSC_2021, That man does it part-time.)
- E say im oga dey do like sey im marry part-time. — (NSC_2021, He said his boss behaves as if he is only married some of the time.)
Related forms
Translation
- English: half-way
Adjective
- Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (NSC_2021, He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time