time

Naija

Etymology

From English: time

Pronunciation

  • taɪ̂m

Play Play


Noun

  • Wetin dem dey take calculate minutes, hour, and day.
  • No time.  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__146, There is no time.)
  • But no be waste of time.  — (jw__44700, But it isn't a waste of time.)
  • No be time to pepper anybodi.  — (bbc__43636, This is not the time to deal with anybody.)

Related forms

Translations

  • English: time

Verb

  • Make person dey look when someting go do reach.
  • Na wa. You dey time your husband like dis everyday?  — (It's a pity. Do you time your husband like this?)
  • Do quick abeg. My madam dey time me.  — (Please be fast. My madam is timing me.)

Translation

  • English: time