Difference between revisions of "kulikuli"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * kuli ===Etymology=== * From: Hausa ''kuli kuli'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg<...") |
|||
| Line 12: | Line 12: | ||
:* {{ux|dv|I don stop my '''kulikuli''' business as road no too good to dey travel again.|(NSC_2021, I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)}} | :* {{ux|dv|I don stop my '''kulikuli''' business as road no too good to dey travel again.|(NSC_2021, I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''a snack made | + | * English: ''a snack made from dried groundnut or peanut'' |
Revision as of 10:25, 28 September 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Hausa kuli kuli
Pronunciation
Noun
- Na chop chop wey de dey use groundnut wey dey don grind, con fry do. E dey strong when e fry finish.
- Kulikuli and garri with better cold water dey make sense die. — (NSC_2021, Kulikuli and garri with chill water is very refreshing.)
- I don stop my kulikuli business as road no too good to dey travel again. — (NSC_2021, I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)
Translation
- English: a snack made from dried groundnut or peanut