kulikuli

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Hausa kuli kuli

Pronunciation

  • kúlíkúlí

Play Play

Noun

  • chopchop wey de dey use groundnut wey dey don grind, con fry do. E dey strong when de fry am finish.
  • Kulikuli and garri with better cold water dey make sense die.  — (Kulikuli and garri with chill water is very refreshing.)
  • I don stop my kulikuli business as road no too good to dey travel again.  — (I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)

Translation

  • English: a snack made from dried groundnuts