Difference between revisions of "put eye"

Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pʊ́taɪ̀
 
* pʊ́taɪ̀
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-put eye.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-put eye.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
* Make person carry eye for ground learn someting well.  
+
* Make person carry im mind put for someting.
 
:* {{ux|dv| I don '''put eye''' for the work wey I dey learn.|(NSC_2021, I am dedicated to the skill I am learning.)}}
 
:* {{ux|dv| I don '''put eye''' for the work wey I dey learn.|(NSC_2021, I am dedicated to the skill I am learning.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Put eye''' for wetin dem dey teach you for school.|(NSC_2021, Be committed to what you are taught in school.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Put eye''' for wetin dem dey teach you for school.|(NSC_2021, Be committed to what you are taught in school.)}}
 +
* {{ux|dv| Why you dey '''put eye''' for anoder woman body? Your wife no dey house? |(NSC_2021, Why are you focusing on another woman? Isn't your wife at home?)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[put]]
 
* [[put]]
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''committed', dedicated''
+
* English: ''committed', dedicated, focused''

Revision as of 13:02, 15 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English put and eye

Pronunciation

  • pʊ́taɪ̀

Play Play

Verb phrase

  • Make person carry im mind put for someting.
  • I don put eye for the work wey I dey learn.  — (NSC_2021, I am dedicated to the skill I am learning.)
  • Put eye for wetin dem dey teach you for school.  — (NSC_2021, Be committed to what you are taught in school.)
  • Why you dey put eye for anoder woman body? Your wife no dey house?  — (NSC_2021, Why are you focusing on another woman? Isn't your wife at home?)

Related forms

Translation

  • English: committed', dedicated, focused