Difference between revisions of "village people"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
# Na group of people wey dey live or stay for di same town together. | # Na group of people wey dey live or stay for di same town together. | ||
#:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)}} | #:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| De '''village people''' don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.|(NST_cleaned__21573, bath and run off to school.) | + | #:* {{ux|dv| De '''village people''' don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.|(NST_cleaned__21573, bath and run off to school.)}} |
#People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person. | #People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person. | ||
#:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}} | #:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}} | ||
#:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be that.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}} | #:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be that.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}} | ||
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[people]] | * [[people]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''townsmen'', witchcraft'' | * English: ''townsmen'', witchcraft'' | ||
Revision as of 14:23, 7 October 2021
Naija
Etymology
Fro: English village and people
Pronunciation
- vɪ́lɪ́dʒ pìːpùl
Noun
- Na group of people wey dey live or stay for di same town together.
- E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people. — ( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)
- De village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again. — (NST_cleaned__21573, bath and run off to school.)
- People wey dey use juju and jazz to wicked person.
- You dey behave like sey una village people swear for you. — (Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that. — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)
Related forms
Translation
- English: townsmen, witchcraft