Difference between revisions of "village people"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 3: | Line 3: | ||
Fro: English ''village and people'' | Fro: English ''village and people'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * vɪ́ládʒ pípùl |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-village people.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # | + | # People wey dey live or stay for di same town together. |
| − | #:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community | + | #:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|(NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)}} |
| − | |||
#People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person. | #People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person. | ||
#:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}} | #:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be | + | #:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be dat.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[people]] | * [[people]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''townsmen'', witchcraft'' | + | * English: ''townsmen'', ''witchcraft'' |
Revision as of 18:19, 15 December 2021
Naija
Etymology
Fro: English village and people
Pronunciation
- vɪ́ládʒ pípùl
Noun
- People wey dey live or stay for di same town together.
- E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people. — (NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)
- People wey dey use juju and jazz to wicked person.
- You dey behave like sey una village people swear for you. — (Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be dat. — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)
Related forms
Translation
- English: townsmen, witchcraft