Difference between revisions of "okada"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey | + | * Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive. |
:* {{ux|dv|'''Okada''' man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.|(NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}} | :* {{ux|dv|'''Okada''' man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.|(NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}} | ||
:* {{ux|dv|I no send o I fit drive '''okada''' if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} | :* {{ux|dv|I no send o I fit drive '''okada''' if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''motorcycle'' | * English: ''motorcycle'' | ||
Revision as of 14:22, 12 October 2021
Naija
Etymology
From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane
Pronunciation
- ɔ̀kádà
Noun
- Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
- Okada man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese. — (NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)
- I no send o I fit drive okada if na there money go come out. — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
Translation
- English: motorcycle