Difference between revisions of "line"
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* laɪ̑n | * laɪ̑n | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-line.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-line.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# When person dey tell anoder person someting wey go make [[am]] get someting from di person. | # When person dey tell anoder person someting wey go make [[am]] get someting from di person. |
Revision as of 15:19, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English line
Pronunciation
- laɪ̑n
Noun
- When person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
- Make I give oga line sey make e pay me half salary. — (NSC_2021, I want to convince the boss to pay me half of my salary.)
- When person dey runz man/woman dey toast am sey make dem de.
- Di guy just dey give di woman line since she no even look im side. — (NSC_2021, The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)
Synonym
Translation
- English: woo, to convince