Difference between revisions of "load"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''load'' ===Pronunciation=== * loȃd <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Someting we...")
 
Line 16: Line 16:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
 
# Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
−
:* {{ux|dv| Driver don '''load''' di goods.|(NSC_2021, The driver has load the goods.)}}
+
#:* {{ux|dv| Driver don '''load''' di goods.|(NSC_2021, The driver has load the goods.)}}
 
# Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
 
# Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
−
:* {{ux|dv| Dat bus don already '''load''' for dere.|(NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat bus don already '''load''' for dere.|(NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''load, fill up''
 
* English: ''load, fill up''

Revision as of 11:09, 15 October 2021

Naija

Etymology

From: English load

Pronunciation

  • loȃd


Noun

  • Someting wey heavy wey person fit carry for head or hand.
  • If woman do operation e no good to dey carry heavy load.  — (NSC_2021, When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)
  • E no good make man dey carry load for head.  — (NSC_2021, It is not good for a man to carry load on his head.)

Translation

  • English: load

Verb

  1. Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
    • Driver don load di goods.  — (NSC_2021, The driver has load the goods.)
  2. Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
    • Dat bus don already load for dere.  — (NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)

Translation

  • English: load, fill up