Difference between revisions of "burst"

Line 18: Line 18:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[leak]]
 
* [[leak]]
−
====Antonyms====
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''burst, puncture''
 
* English: ''burst, puncture''

Revision as of 12:56, 29 November 2021

Naija

Etymology

From: English burst

Pronunciation


Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    Dis nylon don burst.  — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
    I go burst your tire if you no pay me my money.  — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
  2. Make kasala or someting happen.
    Wahala don burst for market today.  — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: burst, puncture