leak

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk

Play Play


Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    • Less di tube as di tyre sef don dey leak.  — (Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
    • Abeg tell am sey di bucket dey leak.  — (Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • For face me I face you, matter no dey tay before e dey leak.  — (Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
    • Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Translations

  • English: Deflate, expose