Difference between revisions of "light"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''light'' ===Pronunciation=== * lɪ̑t <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #Wetin de d...")
 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
 
#Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
−
#: {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please switch on the power.)}}
+
#: {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)}}
 
# Electric power wey NEPA dey bring.
 
# Electric power wey NEPA dey bring.
 
#: {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}}
 
#: {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}}

Revision as of 14:45, 29 November 2021

Naija

Etymology

From: English light

Pronunciation

  • lɪ̑t


Noun

  1. Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
    I no fit see anyting for dis place, abeg on light for me.  — (NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)
  2. Electric power wey NEPA dey bring.
    Dem don bring light finally.  — (NSC_2021, The power has finally been restored.)

Antonyms

Translations

  • English: illumination, light

Adjective

  1. Sey someting no get weight and e no heavy.
    Madam dis your amala light for plate o. Dis one no go belleful me.  — ( insert translation )
  2. Sey person skin no black and e no too yellow.
    Who be dat light skin girl wey dey come here?  — (NSC_2021, Who is the light skin girl that always comes here?)

Translations

  • English: light

Verb

  1. Make dem slap person for face.
    • Stop to dey misbehave before I light you now.  — (NSC_2021, Stop misbehaving before I give you a slap.)
  2. Make dem on fire for someting.
    • Go light di firewood I wan start to dey cook.  — (NSC_2021, Go light the firewood. I want to start cooking.)

Synonyms

slap

Translations

English: light, slap